|
rocgirl08 (December 31, 1969 at 6:59 pm)
wetin dey my friend?
adedayoatun (December 31, 1969 at 6:59 pm)
yeeeeeeeeeee u don kill me today na floor i dey o doing wat? laughing
tee4uall (December 31, 1969 at 6:59 pm)
ol boy if beenie man collect award no be ya man ya man him dey talk i dey feel tuface abeg
victortekobo (December 31, 1969 at 6:59 pm)
omg! woooooooooooooow! did dbanj really pick up the pieces wooow pele o hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha!
bigiyke (December 31, 1969 at 6:59 pm)
na so this guy dey see people dey break award... anyway sha s$#t happens
2632135 (December 31, 1969 at 6:59 pm)
Hey stop this shirt jealouse over my nigga 2face ; do u realy know what mobo means or how many African artist has won that award we have to appreciate and open our mind for success that guy is a gem; kudos to my hip hop mogul +PLUS i love u all.
DJDonX1 (December 31, 1969 at 6:59 pm)
guy dey act like bolo sometimes! wat does he mean by he cant believe this is happening....make im go sleep abeg
biafranbornnigger (December 31, 1969 at 6:59 pm)
This guy deserve to be given Kwunu and zobo award.
adedayoatun (December 31, 1969 at 6:59 pm)
wow that was great ladex lol
adedayoatun (December 31, 1969 at 6:59 pm)
dis guy na fool infact na him name u give am zombie ode common good english him no fit speak na only only yes o him dey say d same thing for fox na yes o na dat one we wan chop? |